Lyrics Of Daddy Wey Dey Pamper By Moses Bliss: Download [extra Quality]
Oh oh oh oh oh oh oh ohOh oh oh oh oh oh oh ohI'll bow down on my kneesCos na you wey be the best
It is a heartfelt expression of gratitude for "amazing grace" and the "prepared blessings" God bestows on believers. Where to Download and Listen download lyrics of daddy wey dey pamper by moses bliss
Everything wen man be na God naim make amI say Anything wen man be na God make amMen dey travel go Dubai just to go seek for pleasureBut you there's no where to goYou're your own environmentThat's is why you created everybody toBring you pleasure (Even when I fall your hand) Oh oh oh oh oh oh oh ohOh
Who reach you for this constituencyYou're called the monarch of the universeThat is why you're not a local government chairmanMonarch of the universe naim dem dey call youThat is why you're not a local government chairmanYou pick us from the miry clay, Set us high above the stageWhen Men say there's a casting downWe nor need to gym to say there's a lifting upWhen Men say there's a casting down download lyrics of daddy wey dey pamper by moses bliss
When dem put bolt dey waka dey goU know say for u to catch upU no need to put bolt u waka on top waterWhen dem don put bolt dey merchandiseYou u know say you for you to sail thruYou no need to book boltYou waka on top water and you catch up
My aim for this life na to projectYou, because you deserve to be knownDem nor know how Sleepless nights jam us but u came thru for usYou became our intro, You became our spokemanYou became the one
This life for nor really make sense without u seniorSenior u sent your only begotten sonMake e come, make e come anchor for usLord Jesus me I can't take your placeYour place na your place